Hör dir „Wahala“ von IamBanty an

Wahala

IamBanty

Afro-Beat

136 Shazams

Songtexte

Hello baby No dey dribble me left nd right Are you Messi? I no wan too talk, will you be my ifemi? I get seven shop like this for nnewi (For nnewi) I like you cause when sexy body turn up! You dey cause tornado All this boys don see ikebe Dem dey shout wahala As you like money I know you must like big banana Oya take all this money Give me your body I no want wahala Baby girl you like wahala (Wahala) See as you fine and you like wahala (Wahala) You know say me! I no like wahala Wahala Wahala Wahala for my Panama Mohamed can go mountain too You say you love me Okay I love you too Shey na feelings I Dey feel for you (Baby) This loving thing sef Dey make me mumu! Shey na because you Dey give me punani Puna wey no be Sunami Puna wey no go Hinder me (Hinder me like hinder me) Chioma body Dey ginger me (Chioma body Dey ginger me) Puna say e no go tire me (Puna Puna say e no go tire me) I like you cause when sexy body turn up! You dey cause tornado All this boys don see ikebe Dem dey shout wahala As you like money I know you must like big banana Oya take all this money Give me your body I no want wahala Baby girl you like wahala (Wahala) See as you fine and you like wahala (Wahala) You know say me! I no like wahala Wahala Wahala Wahala for my Panama Baby girl you like wahala (Wahala) See as you fine and you like wahala (Wahala) You know say me! I no like wahala Wahala Wahala Wahala for my Panama
Writer(s): Gideon Nwosu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out