Musikvideo

Vorgestellt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Otega
Otega
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifedayo Oghenetega Stephen
Ifedayo Oghenetega Stephen
Songwriter

Songtexte

Tell me why you no go like person wey dey sing like dis Abi you no feel am? Make dem no disturb my peace I just dey catch my trees, and smoke my trees I never dull and am always can't stop So many sleepless night and it's on all me Oluhun The other dey for ghetto we dey roll dice You fit play 6-5 make I throw double 6 Olohun Ti ti mo fi do omo tan só Some of my guys dey sleep on me No play time no dey waste my time My whole life be on DND Tell me why you no go like person wey dey sing like dis Abi you know feel am? Make dem no disturb my peace I just dey smoke my trees Emi oni so'ro Gimme your love Gimme-gimme sweet love Gimme your love Na wetin I go chop I dey find Make I no go ever jam wetin go chop me Back in the ghetto wey we dey roll dice You fit throw 6-5 make I throw double six Olohun Ti ti mo fi do omo to só Some of my brothers dey sleep on me Tell me why you no go like person wey dey sing like dis Abi you know feel am? Make dem no disturb my peace I just dey catch my trees, and smoke my trees No worries on this side (No worries on this side) No worries on this side (No worries on this side) Emi o sho'mo get inside o Men I dey outside o, I dey outside o Pass me the milli I dey outside o, I dey outside o Oh-ohoo No worries on this side No problems on this side Mio sho'mo get inside o Omo I dey outside o, I dey outside o Am always can't stop So many sleepless nights And is on all on me Olohun The other dey for ghetto We dey roll dice You fit throw 6-5 make I throw double six Olohun Ti ti mo fi do'mo to só Some of my guys dey sleep on me No play time you no fit waste my time My whole life be on DND Tell me why you no go like person wey dey sing like dis Abi you no feel am? Make dem no disturb my peace I just dey catch my trees, I dey smoke my trees ah Otega kan bayi (Calli on the mix) Jogbo street o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out