album cover
Esan
142
World
Esan wurde am 27. Oktober 2023 von 808 records als Teil des Albums Esan - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum27. Oktober 2023
Label808 records
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM104

Songtexte

The way I'm feeling right now
Nothing I can't do nothing I can't do
Badman
Oluwa don bless me wetin concern you wetin concern you
I don make am
Everybody asking hello how are you hello how are you
O ga
If to say na sapa omo na only you omo na only you
Esan nbe leyin fun gbogbo wa
Make we no go forget
Oluwa loke lo n se ijoba
E no be president
I try to be my brother's keeper
But him no won play defense
Na who mumu for them them dey like
Ode na like o yeah
Thank God for yours it could be worst
Look at me I'm living confidently
Who God don bless no man can cause
Hmmm Oh yeah
I've been to mosque I've been to church
I couldn't tell so much difference
Shebi na God all of us dey call
Oh yeah
Inna this life I don learn a lot
Don't talk too much could be dangerous (dangerous)
You no fit know till you get famous (get famous)
Ordinary life precious
They say you don't value what you have until you lose it
So I no dey envy nobody o
Temi ti tomi leru o (temi ti tomi leru o)
The way I'm feeling right now
Nothing I can't do nothing I can't do
Badman
Oluwa don bless me wetin concern you wetin concern you
I don make am
Everybody asking hello how are you hello how are you
O ga
If to say na sapa omo na only you omo na only you
Esan nbe leyin fun gbogbo wa
Make we no go forget
Oluwa loke lo n se ijoba
E no be president
I try to be my brother's keeper
But him no won play defense
Na who mumu for them them dey like
Ode na like o yeah
Written by: Oladotun Olatunji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...