album cover
Away
album cover
Away wurde am 17. Februar 2023 von Vibez Sensei als Teil des Albums Away - Single veröffentlicht
17. Februar 2023
LabelVibez Sensei
SpracheEnglish
BPM103
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Na only you fit give me love wey dey calm my brain
Baby if you leave me I fit to go astray
Your friends dem dey laugh you say you dey follow crase
Me I fit to cry o if your love go away
Oh my bae you dey make me crase
Na you dey my mind i throway other girls away
Now that we drunk on liquor
Tell me the plan for the future
Lemme know what's on your mind
Tell me your fears I got patience
Be mine coz I know your every smile is my goal
Happy beginnings memories filled with love
Na only you fit give me love wey dey calm my brain
Baby if you leave me I fit to go astray
Your friends dem dey laugh you say you dey follow crase
Me I fit to cry o if your love go away
Oh my bae
You dey make me crase
Na you dey my mind i throway other girls away
Oh my bae
You dey make me crase
Na you dey my mind i throway other girls away
Omo know this
If you give me love I no go forfeit
I no go fit cheat
Coz see other girls I no dey notice
Na you be queen na you be Landlady
And for my heart na you get privacy
You leave me na big damage
But we go dey strong kosi bandage
Na only you fit give me love wey dey calm my brain
Baby if you leave me I fit to go astray
Your friends dem dey laugh you say you dey follow crase
Me I fit to cry o if your love go away
Oh my bae
You dey make me crase
Na you dey my mind i throway other girls away
Oh my bae
You dey make me crase
Na you dey my mind i throway other girls away
Written by: Jonah Gabriel Eigbuluese
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...