album cover
Too Much
album cover
Too Much wurde am 20. November 2023 von Sweet Stars Entertainment / Imja Plug als Teil des Albums Too Much - Single veröffentlicht
20. November 2023
LabelSweet Stars Entertainment / Imja Plug
SpracheEnglish
BPM115
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

9baby you crazy
Men wey dey do too much
We be men wey dey spend too much
I dey talk you dey ask who talk
You no get money u dey follow drag front
You wey dey use 6+
You self dey follow do TikTok
Your boyfriend still dey owe palm pay
Na why e dey fear who knock
Hold up
Road block
Wen we pull up inna our convoy
We dey drink any any
We dey buy cognac
We go shayo till our eyes turn blur
Hold up
Road block
wen we pull up inna our convoy
We dey drink any any
We dey buy cognac we go shayo till our eyes turn blur
Too much
Too much
Dem say I dey spend too much
Too much
Too much
Dem say I dey do too much
Too much
Too much
I dey spend u dey talk too much
Too much too much
I dey spend u dey talk too much
We outside tonight
Party from 9-5
More money den I'll smile for life
Make I free my mind
With my gees for life
We dey pop pop pop rosey
Hennessy moet
I dey pop pop pop throw way
Hennessy Lori Moët
Hold up
Legs go
Hold up
Road block
Wen we pull up inna our convoy
We dey drink any any
We dey buy cognac
We go shayo till our eyes turn blur
Hold up
Road block
Wen we pull up inna our convoy
We dey drink any any
We dey buy cognac we go shayo till our eyes turn blur
Too much
Too much
Dem say I dey spend too much
Too much
Too much
Dem say I dey do too much
Too much
Too much
I dey spend u dey talk too much
Too much too much
I dey spend u dey talk too much
Too much
Too much
Too much
I dey spend u dey talk too much
Too much
Too much
Too much
I dey spend u dey talk too much
Too much
Too much
Too much
I dey spend u dey talk too much
Too much
Too much
Too much
I dey spend u dey talk too much
Too much
Written by: Joshua Abiola James, Prince Davido Uzuegbu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...