album cover
Dnd
3
Music
Dnd wurde am 21. November 2023 von Rollins RML als Teil des Albums Dnd - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum21. November 2023
LabelRollins RML
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM115

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rollins RML
Rollins RML
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rollins RML
Rollins RML
Songwriter

Songtexte

“Steady Banger“
Low Vocal
Jah, jah, jah,
Protect me,
Make dem no poto, poto me (2x)
First Verse
I getti many enemies,
Wey want to put me for my knees,
One dey do me witchy, witchy,
But I’m covered with blood of jah,
Dem talk say I too dey do,
Be like say I do ju ju,
Benin boy sef don confuse,
Shabi na boju boju,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
Second Verse
Pour me holy water,
Coolu my temperature,
If no be jah,
I for don die,
Then I’d be history,
But we moving further,
Stand on the solid rock,
Mula coming steady,
No go reason Pablo,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
KILLA!!!
Written by: Rollins RML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...