Musikvideo

Over
Schau dir das Musikvideo zu {trackName} von {artistName} an

Vorgestellt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Festunz
Festunz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Festus Oluwafemi Ishola
Festus Oluwafemi Ishola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
L1MZ
L1MZ
Producer
Sick mix
Sick mix
Mixing Engineer

Songtexte

Sick Before I make the move(the move) I ask myself say wetin dey my mind o(wetin dey my mind o) Wetin I dey find o(wetin I dey find o) Wetin carry me come here o(here o) Wetin go later sup(wetin go later sup) If e no go the way I plan am o(eh eh) Shey I go carry load(shey I go carry load) Go back to the house Wey nothing dey for me for me o Every night I dey Ibiza(every night o) For my mind 100 meter(for my mind o) Help me light my shawarma(help me light it o) Make I dey for gwagwalada(make I no lose it o) Every night I dey Ibiza(every night o) For my mind 100 meter(100 meter o) Help me light my shawarma(o o o) Make I dey for gwagwalada(o o o) Over over My head is turning over(over) Over over(over) My head is turning over Over over(over) My head is turning over Over over(over) My mind is turning over Over over My head is turning over Over over My head is turning over Over over My head is turning over Over over My mind is turning over Naturally I'm depressed(naturally I'm depressed) I know I no look competent(I know I no look competent) But if you give me competition o I will murder it with no stress(I will murder it with no stress) Ahhhh(ahhhh) Me I no dey send your father(me I no dey send your father) Me I no dey give you nada(me I no dey give you nada) Because meself no get raba na sapa Every night I dey Ibiza For my mind 100 meter(100 meter o) Help me light my shawarma(my shawarma o) Make I dey for gwagwalada(gwagwalada) Every night I dey Ibiza For my mind 100 meter Help me light my shawarma Make I dey for gwagwalada Over over My head is turning over(over) Over over(over) My head is turning over Over over(over) My head is turning over Over over(over) My mind is turning over Over over My head is turning over Over over My head is turning over Over over My head is turning over Over over My mind is turning over
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out