Songtexte

Psycho music Yeah man! Diamonds on my ring, diamonds on my pinky I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun) You know Big Wiz yeah my life so crazy I be repping for the ghetto long time e don tey Yeah man dey grind here for days What I dey feel what you feel not the same Eh ehn My man have seen better days So many things I been take for the pain Yeah I fit tell you many things but I say nothing Say this life naso e be Brother what go be go be Gan gan I fit tell you why I live so dangerously Men dey go through things for real But we dey sure we go see better days (Yeah yeah) Stand wella! And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella Make I dey do things wey go make my mind wella Bad boy Wizzy no dey follow no fella Got a couple ladies I fit call any weather And we no come to dey waste time Po po di po hear the music dance wenna Diamonds no dey force e self to shine wenna Stay pon my Js ah Yeah yeah! Pretty please miss me with the bull shit Mr Big Wiz Mr Bigman no one test Mr Louis V sipping 42 with 20 girls Gbemi trabaye je'ka se Mio le shalaye life na holiday Big kala we been tough from the jump e don tey My brother don't play nothing we no face Yeah I fit tell you many things but I say nothing Say this life naso e be, brother what go be go be Gan gan I fit tell you why I live so dangerously Men dey go through things for real But we dey sure we go see better days (Yeah yeah) Stand wella! And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella Make I dey do things wey go make my mind wella Bad boy wizzy no dey follow no fella Got a couple ladies I fit call any weather And we no come to dey waste time Po po di po hear the music dance wenna Diamonds no dey force e self to shine wenna Stay pon my Js ah Yeah yeah! P!
Writer(s): Peace Emmanuel Oredope, Ayodeji Ibrahim Balogun, Nicolas Georgakis Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out