album cover
Far Distance
album cover
Far Distance wurde am 31. Dezember 2023 von Slim f als Teil des Albums Far Distance - Single veröffentlicht
Released31. Dezember 2023
LabelSlim f
SpracheEnglish
BPM111
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

I Remember far Distance
When the boy no Dey pool so fast
Girls been serving their breakfast
Because say rubbers no Dey my hand
But mama keep praying every night
Oluwa make my son see the light
But I keep struggling so so tight
Just to make sure I make mama proud
Oluwa doh doh
Me I no want to Dey borrow
Baba doh doh
Bless me with this owo
Oluwa doh doh
Me I no want to Dey borrow
Baba doh doh
Bless me with this owo
Holy father
Holy Angel
Me I Dey ask you every day for my daily bread
Holy Micheal
Holy Gabriel
Me I Dey ask you everyday for my daily bread
If I no make this money me I fit to craze
Without this money me I fit to faint
If I no make this money say Wetin I gain
Na because of this money make the boy to Turn to saint
Because family Dey
Sisi Dey
Mama Dey
Papa Dey
Siblings wey Dey for house
All of them Dey
Tell me how e go be
If money no Dey
Family Dey
Sisi Dey
Mama Dey
Papa Dey
Siblings wey Dey for house
All of them Dey
Tell me how e go be
If money no Dey
Aya
I know say one day money go come
(Aya)
And I pray to God
(Aya)
God finally answer the call
(Aya)
Can’t you see now the boy don dey ball
(Aya)
I know say one day money go come
(Aya)
And I pray to God
(Aya)
God finally answer the call
(Aya)
Can’t you see now the boy don dey ball
(Aya)
All my life now don dey legit
24/7 men no dey sleep
Can’t you see the boy don tey for street
Now
All the stress and worries don delete
I Remember far Distance
When the boy no Dey pool so fast
Girls been serving their breakfast
Because say rubbers no Dey my hand
But mama keep praying every night
Oluwa make my son see the light
But I keep struggling so so tight
Just to make sure I make mama proud
Oluwa doh doh
Me I no want to Dey borrow
Baba doh doh
Bless me with this owo
Oluwa doh doh
Me I no want to Dey borrow
Baba doh doh
Bless me with this owo
Holy father
Holy Angel
Me I Dey ask you every day for my daily bread
Holy Micheal
Holy Gabriel
Me I Dey ask you everyday for my daily bread
If I no make this money me I fit to craze
Without this money me I fit to faint
If I no make this money say Wetin I gain
Na because of this money make the boy to Turn to saint
Because family Dey
Sisi Dey
Mama Dey
Papa Dey
Siblings wey Dey for house
All of them Dey
Tell me how e go be
If money no Dey
Family Dey
Sisi Dey
Mama Dey
Papa Dey
Siblings wey Dey for house
All of them Dey
Tell me how e go be
If money no Dey
Aya
Written by: Okafor Amobi Patrick
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...