Songtexte

Egbe mi na tuna kokolo ma Egbe mi na tuna kokolo ma Egbe mi na tuna kokolo ma Egbe mi na tuna kokolo ma Eno easy eeh (eeee) This life you dey see (ee eeee) Eno easy eeh (eeee) Today them say my life good But they don't know What I go through eh Babe, sometimes you for win oo Sometimes you for loose oo That be life oo eh So as you wait am say thank you God oo And do what you want to do And remember like a baby you go fall oo But when you rise Say I am a winner eh (eehh) Ano be loser eh (eehhh) No look nobody oo No look kululu kululu No look kululu kululu Say I am a winner eh (eehh) Ano be loser eh (eehhh) No look nobody oo No look kululu kululu No look kululu kululu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu As you dey go job oh Make you dey hold on oh Because one day you go get promotion eeh Eno dey matter, if you dey makola Or your station for Madina One day God go open your way eeh Don't force life my sister Gbemina duna kokloma Gbemina duna kokloma Gbemina duna kokloma (pah pah pah pah) Anything wey go happen for your life Whether good or bad Take am ee, my sister, my brother Life is a war remember to fight it Like a bicycle, ride it Ebe your own story ee, take your pen and paper write it (write it) Say I am a winner eh (eehh) Ano be loser eh (eehhh) No look nobody oo No look kululu kululu No look kululu kululu Say I am a winner eh (eehh) Ano be loser eh (eehhh) No look nobody oo No look kululu kululu No look kululu kululu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Today them say my life good But they don't know What I go through eh Babe, sometimes you for win oo Sometimes you for loose oo That be life oo eh So as you wait am say thank you God oo And do what you want to do And remember like a baby you go fall oo But when you rise Say I am a winner eh (eehh) Ano be loser eh (eehhh) No look nobody oo No look kululu kululu No look kululu kululu Say I am a winner eh (eehh) Ano be loser eh (eehhh) No look nobody oo No look kululu kululu No look kululu kululu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu Mpampam, won ka Lɛ bu
Writer(s): Peter Carr Rafelson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out