Musikvideo

Senses
Schau dir das Musikvideo zu {trackName} von {artistName} an

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Orlando Oparaugo
Orlando Oparaugo
Songwriter

Songtexte

Can you tell me how to fall in love without losing my senses Many stupid things I've done wey nobody send me I've been so deep in my feelings only to regret it I never learn lesson, be like say I no dey get it Tell me how to fall in love without losing my senses One month together I don dey plan our wedding o I've been so deep in my feelings only to regret it I never learn lesson, be like say I no dey get it Wetin be my desire oh baby wetin I dey chase gon gon My heart is on fire from all the things wey e dey face omo Telling me that you love me no dey ginger me (e no dey ginger me) Cause many people don love me and dem don injure me (ye ye How many times uh uh Dem play my mind uh uh I wasn't blind uh uh I saw the signs Dem give me lie mmm mm Na me dem whine mmm mm If you dey find love I no be your guy How many times uh uh Dem play my mind uh uh I wasn't blind uh uh I saw the signs Dem give me lie mmm mm Na me dem whine mmm mm If you dey find love I can be your guy If you can you tell me how to fall in love without losing my senses Many stupid things I've done wey nobody send me I've been so deep in my feelings only to regret it I never learn lesson, be like say I no dey get it Tell me how to fall in love without losing my senses One month together I don dey plan our wedding o I've been so deep in my feelings only to regret it I never learn lesson, be like say I no dey get it Tell me how to fall in love without losing my senses (pray for me)
Writer(s): Orlando Oparaugo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out