Songtexte

No fit envy person Wey no know God E be like e soldier Wey no hold gun I pray to Jehovah As I dey labour Na money I dey find oh Lordy bless e my family And my neighbors (abegi bless us oh) I know sometimes We too dey mess up But we pray for your mercy And your favor Na money we dey find oh Person wey no get helper Don dey give light to NEPA If dem wan try to check am Make dem no go forget am Say na God e dey guide o, guide o Jesu Christi Oba Mimo Person wey no get helper Don dey give light to NEPA If dem wan try to check am Make dem no go forget am Say na God e dey guide o, guide o Jesu Christi Oba Mimo You see this e hustle No get days off Once you don land You no fit take off Na baba God be pilot Na him dey take off Na money I Dey find o We go work and e work We no go give up (no go give up o) I never see wetin wan break us Till we get e d dough And Lambo urus Na money we Dey find o Person wey no get helper Don dey give light to NEPA If dem wan try to check am Make dem no go forget am Say na God e dey guide o, guide o Jesu Christi Oba Mimo Person wey no get helper Don dey give light to NEPA If dem wan try to check am Make dem no go forget am Say na God e dey guide o, guide o Jesu Christi Oba Mimo
Writer(s): Victor Adere, Emmanuel Ojebode Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out