Songtexte

(Swxg) I do all, I don't mind might Stay up for countless nights So many calls on Jesus Christ I don't even know the things I find They say, "Why you so someway sometimes?" I be monster, different kind And I dey wish you fi' understand my ways, of course But they can't relate, oh no Dema complicated world I dey find my faith, oh no Make all of my craze comot No, they can't relate, oh no Dema complicated world I dey find my faith, oh no Make all of my craze comot E dey feel like things turn different We used to be more than friends Oh, why? Oh, why? Oh, why? Thought you'd be happy for me I dey on my hustle like I'm 'pose to be If e be crime, then call police Why you dey judge like you holy? You no go last a minute in these spends on me If I talk matter If I no talk too, them say, "Do better" I dey live my life in my own way (own way) If me go that side, dem a-lonely (lonely) I no wan' reject the money Only me fi' do it for me But they can't relate, oh no Dema complicated world I dey find my faith, oh no Make all of my craze comot No, they can't relate, oh no Dema complicated world I dey find my faith, oh no Make all of my craze comot But they can't relate, oh no Dema complicated world I dey find my faith, oh no Make all of my craze comot No, they can't relate, oh no
Writer(s): Michael Awagbe, Jay Fyn, Benjamin Danso, Emmanuel Danso Arthur, A Swxg Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out