album cover
Omni Do Do Do
album cover
Omni Do Do Do wurde am 1. April 2024 von Obban Records als Teil des Albums 41:10 veröffentlicht
Album41:10
1. April 2024
LabelObban Records
SpracheEnglish
BPM111
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you
In my very before i've seen it
He has spoken a word and he did it
E go tire me sef if i
Count am for youuuu
When he open the door
Na with blessings
That thing wey you want
You go get am
E go be miracle Overload ohh oh oh
Taste and see that the Lord is good
He's too faithful never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful never fails
Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you
Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Taste and see that the Lord is good
He's too faithful, never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful, never fails
Written by: Daniel Okeke Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...