album cover
Omaima
11
Afro-Beat
Omaima wurde am 28. April 2024 von CiDAR Africa als Teil des Albums Omaima - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum28. April 2024
LabelCiDAR Africa
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM109

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prinz Muso
Prinz Muso
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kalu Chinonso
Kalu Chinonso
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ossytunez
Ossytunez
Producer

Songtexte

Omaima can't take you outta my head
Omaima I no comot you for my head
You be ogbanje
Frustrating my life
Omaima come dey for my yard
I'm calling your radar
Time be running
I'm on your radar
But you're far you're away
I'm calling your radar
Am coming your way
Time no dey now make I carry you gbes!
Lavida Loca
Yemi my lover
Bend it allover
Your bigger bunda
Lavida loca
Yemi my lover
Bend it all over
Oma where you dey?
Omaima I say where you dey?
Fresh like fish kote
Anything wey you buy I pay
I'm calling your radar
Time be running
I'm on your radar
But you're far and you're away
I'm calling your radar
Am coming your way
Time no dey now make I carry you gbes!
Fresh like fish kote
I go like carry you gbes
What are you offering?
For sale or are you bae?
Omaima can't take you outta my head
Omaima i no comot you for my head
You be ogbanje
Frustrating my life
Omaima come dey for my yard
I'm calling your radar
Time be running
I'm on your radar
But you're far you're away
I'm calling your radar
Am coming your way
Time no dey now make I carry you gbes!
Lavida Loca
Yemi my lover
Bend it allover
Written by: Kalu Chinonso
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...