album cover
Mind
6
R&B/Soul
Mind wurde am 23. April 2024 von BEATOUT MUSIC als Teil des Albums Mind - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum23. April 2024
LabelBEATOUT MUSIC
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM87

Credits

COMPOSITION & LYRICS
hassan muhideen olawale
hassan muhideen olawale
Songwriter

Songtexte

BeatOut
I say na how I wan take deny
All the good E do for me
Yesterday like nobody
Now I de feel like Super C
Now
And Only me koselomi
Man I accept no defeat
Regardless where am from
And it is what it is now
Ehnn I dey follow ma mind
Always I follow ma mind
Cause na him wey de lead me right
I follow ma mind
I had a dream overnight
Angeli lorun El shaddai
Celebrating omo ola
Ire gbogbo yimika
As early de rise
I follow steady de rise
If we unite we go stand
Only divided we fall
Emi lomo oko o emi lomo na kosomo naa
I chop ma kpo how I like
Kamase rogun kansa ehh oh
And I ain't gon trade anything
For my peace of mind
I say na how I wan take deny
All the good E do for me
Yesterday like nobody
Now I de feel like Super C
Now
And Only me koselomi
Man I accept no defeat
Regardless where am from
And it is what it is now
Ehn I dey follow ma mind
Always I follow ma mind
Cause na him wey de lead me right
I follow ma mind
Mdhazzo
Written by: hassan muhideen olawale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...