album cover
Plastic
Afro-Pop
Plastic wurde am 17. Mai 2024 von Segz Records als Teil des Albums Plastic - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum17. Mai 2024
LabelSegz Records
LanguageEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM117

Musikvideo

Musikvideo

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Segun John Ola-Fadunsin
Segun John Ola-Fadunsin
Songwriter

Songtexte

Segxzy_NowNaMorning
Wetin Eye don see mouth no fit talk
Small pikin no gree work
But him want to dey chop
Carry your own wahala dey waka na
Uncle Christian
Don turn Christiania
Emmanuel don Emmanuela
The world don enter wahala
The world so pathetic
Self centered everyone is selfish
fraud is now called big dreams
What a life we living
Homes are broken
Truth unspoken
The youth hidden in the shadows of darkness
Women turning into men
Men turning women
Fake boobs everywhere
Fake tits everywhere
Everything plastic
Plastic
Everything plastic
Plastic
Everything plastic
Plastic
Everything plastic
Plastic
The ass dem plastic - Plastic
The boobs plastic - Plastic
Everything plastic - Plastic
Everything plastic - Plastic
What a life we are living
Fake life everywhere
Fake boobs everywhere
Fake tits
All the life is all fake
See me see wahala- wahala
No be small matter - small matter
Small Rebecca-Rebecca
Deep like kanjidam - kanjidam
See me see wahala-wahala
No be small matter- small matter
Kele wey I carry I no say na ****
Oya package any package eh, but hookup na still ashawo
if u like call am olosho-If you like you call am olosho
Homes are broken
Truth unspoken
The youth hidden in the shadows of darkness
Women turning into men
Men turning women
Fake boobs everywhere
Fake tits everywhere
Everything plastic
Plastic
Everything plastic
Plastic
Everything plastic
Plastic
Everything plastic
Plastic
The ass dem plastic - Plastic
The boobs plastic - Plastic
Everything plastic - Plastic
Everything plastic - Plastic
Written by: Segun John Ola-Fadunsin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...