album cover
AWAY
3
Afro-Beat
AWAY wurde am 26. Mai 2024 von 5234012 Records DK als Teil des Albums My Way - EP veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum26. Mai 2024
Label5234012 Records DK
LanguageEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM87

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mephyz
Mephyz
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Douye Kotingo
Douye Kotingo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TheMaazi
TheMaazi
Producer

Songtexte

One thing you do
Wey dey burst my brain na say
Girl you take my pain away
And I really want you to stay don't go away
One thing you do
Wey dey burst my brain na say
Girl you take my pain away
And I really want you to stay don't go away
I no need to tell you say I love you before you know it
I go do the impossible in order to show it
Na you be my shortie na you be my homie
You still gat my back even when owu dey blow me
Whether na Naija or Germany
E no really matter the country
You always dey my mind
I want you all the time
Whether na Naija or Germany
E no really matter the country
You always dey my mind
I want you all the time
One thing you do
Wey Dey burst my brain na say
Girl you take my pain away
And I really want you to stay don't go away
One thing you do
Wey dey burst my brain na say
Girl you take my pain away
And I really want you to stay don't go away
Your love dey give me wings to fly
I feel like I can touch the sky
Baby girl you got me high
So high so high so high high high high
My girlie oh
I ready oh
To fight for you like say I be Rambo
Give you last card I get for hand oh
Take you places other girls can't go
Baby hold my hand
Together we go make history
We no need a prophet to tell us say
You and I are meant to be
One thing you do
Wey Dey burst my brain na say
Girl you take my pain away
And I really want you to stay don't go away
One thing you do
Wey dey burst my brain na say
Girl you take my pain away
And I really want you to stay don't go away
Written by: Douye Kotingo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...