album cover
Level Up
album cover
Level Up wurde am 26. Juli 2024 von Five Star Music, under exclusive license to ONErpm als Teil des Albums Mr. Versatile veröffentlicht
Released26. Juli 2024
LabelFive Star Music, under exclusive license to ONErpm
BPM199
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

BMK is going hot this year
Even super man can’t me
No ohhhhh ya
Killi with the
Killi with the
We Dey Kill them with the vibe yoo
Killi with the
Killi with the
We Dey Kill them with the vibe yoo
Killi with the
Killi with the
We Dey Kill them with the vibe yoo
Ohh ya
(Come on come on)
Shuga
So them know say
Na we dey kill them with the vibe
Tell all the people wey dey envy oya tell them tell them make dem level up
Let them know say
Na we go kill them with the vibe (na we go kill them with vibe)
So that why as dem dey envy
Oya tell them make dem go level up
Ye ye eeh
So me no come here to play
Go tell them we no come here play
Oh papa we no come here to play
Go tell them we no come here to fear
Tell them we no come here to play
Tell them we no come here to play
Go tell them we no come here to play
Say make man na champion
Man say raise it up
And match up yourself
And don’t let them take you down
Man is a champion
Say me We run them fi real street
They can’t stop us now
So them know say
Na we dey kill them with the vibe
Tell all the people wey dey envy oya tell them tell them make dem level up
Let them know say
Na we go kill them with the vibe (na we go kill them with vibe)
So that why as dem dey envy
Oya tell them make dem go level up
Ye ye eeh
So me no come here to play
Go tell them we no come here play
Oh papa we no come here to play
Go tell them we no come here to fear
Shey you know say
You go meet plenty champions there
So make you dey fight to collect your share
Shey you know say man na champion
I dey win all year
But you know love is wicked
And life is not fair
All my life I dey for street
I dey fight war fair
But my mother raise a champion here
As a winner me I no dey fear
Nothing fit come there
Make them no come near
Man say raise it up
And match up yourself
And don’t let them take you down
Man is a champion
Say me We run them fi real street
They can’t stop us now
So them know say
Na we dey kill them with the vibe
Tell all the people wey dey envy oya tell them tell them make dem level up
Let them know say
Na we go kill them with the vibe (na we go kill them with vibe
So that why as dem dey envy
Oya tell them make dem go level up
Ye ye eeh
So me no come here to play
Go tell them we no come here play
Oh papa we no come here to play
Go tell them we no come here to fear
Written by: Kingsley “KCEE’ Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...