album cover
Akachi
40
Music
Akachi wurde am 16. Juni 2024 von Independent als Teil des Albums veröffentlichtAgada Is Here - EP
album cover
Veröffentlichungsdatum16. Juni 2024
LabelIndependent
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM100

Musikvideo

Musikvideo

Credits

Songtexte

Anamekele Almighty
Wey dey give the sun for the summer
Everyday we double the numbers
You know say the money important
God e go punish poverty
Gan
Na who getty money be Oga
If you never get coolu temper
Konipe the money go enter
I know say you no fit wait
And e dey make you, dey para
I no go leave you for yawa
Make you no dull the fire
Many dey wey no see way
To be alive seff na jara
Our stew no go sour
But nobody get the power
Akachi
Akachi wey be talk and do
Human being no fit stand for you
Steady blessing the things i do
Akachi
Akachi wey dey guide my moves
Dem no fit use me chop asun
No one can do the things you do
Nobody go answer
Bet am
Everyday we fight for
better
Na me be write off
Check am now
Everyday na new bag
Na why I Dey steady dey thank God o
Take me high like a pilot o
Standing firm in my air force o
But e no happen overnight
I know say you no fit wait
And e dey make you, dey para
I no go leave you for yawa
Make you no dull the fire
Many dey wey no see way
To be alive seff na jara
Our stew no go sour
But nobody get the power
Akachi
Akachi wey be talk and do
Human being no fit stand for you
Steady blessing the things i do
Akachi
Akachi wey dey guide my moves
Dem no fit use me chop asun
No one can do the things you do
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...