album cover
Bounce
124
Music
Bounce wurde am 11. Juli 2024 von Dvpper Digital als Teil des Albums Bounce - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum11. Juli 2024
LabelDvpper Digital
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM114

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
SPENTA
SPENTA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifeanyi Kingsley Adaoji
Ifeanyi Kingsley Adaoji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ifeanyi Kingsley Adaoji
Ifeanyi Kingsley Adaoji
Producer

Songtexte

Boss man is back
Odogwu no Dey loose guard
If you think say, I don fall, then, you know no as e Dey go
If you think you’re cool, I’m cooler
if you dey hot I’m hotter
so no dey raise your shoulder.
What you think You know we know am.
CHORUS:
Bounce , Bounce ,Bounce , (bad energy bounce oh) bounce
(Bounc oh) bounce ,bounce
(Hide your face and bounce )
Bounce , Bounce ,Bounce , (if you Dey hate bounce ) bounce
(Bounc oh) bounce ,bounce
(Hide your face and bounce )
Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce,
VERSE:
Steady I Dey
I Dey kolobi happiness
Huuh,
I dey migrate
fuck anything wey block my way
Dem no know when I take pass
Cuz they can’t see me coming
Men wise but some are wiser
All this ones wey Dey form make una clear for road abeg
CHORUS :
Bounce , Bounce ,Bounce , (bad energy bounce oh) bounce
(Bounc oh) bounce ,bounce
(Hide your face and bounce )
Bounce , Bounce ,Bounce , (if you Dey hate bounce ) bounce
(Bounc oh) bounce ,bounce
(Hide your face and bounce )
Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce,
VERSE
Spencer with the vibes (with the vibes )
give us the vibes (The vibes )
Give us the vibes like say na our daily bread
If you think you’re cool, I’m cooler
if you dey hot I’m hotter
so no dey raise your shoulder.
What you think You know we know I’m.
CHORUS:
Bounce , Bounce ,Bounce , (bad energy bounce oh) bounce
(Bounc oh) bounce ,bounce
(Hide your face and bounce )
Bounce , Bounce ,Bounce , (if you Dey hate bounce ) bounce
(Bounc oh) bounce ,bounce
(Hide your face and bounce )
Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce, Bounce
Written by: Ifeanyi Kingsley Adaoji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...