album cover
Deliver
16
Afro-Beat
Deliver wurde am 27. Juni 2024 von Ganger Music als Teil des Albums Deliver - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum27. Juni 2024
LabelGanger Music
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chinemelum Wolfgang Obijindu
Chinemelum Wolfgang Obijindu
Songwriter

Songtexte

E get wetin I wan talk
Lend me your ears
Shey you dey hear my guy
This life you gats tough
Life is not fair
Try make you win my guy
Nobody dey see your grind
Until you make am my guy
Folake say I no try
Say if I no get money make I go die
But now she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
Now she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
Oh my guy, I have been there
Writing lines kam bu Shakespeare
All man dey grind make dem no fail
Buh las las life's not fair
You can't predict the boy
You no fit know how am moving (or what)
Or, what am doing (like what)
Like what am cooking
Nwanne ogba m ara
Imana ose ba m anya
Nkoro gi ife nfu n'ogbe imana ogum akwa
Kele wey shenk me that year say she wan check up on me
Buh I no too reason am not like she's that important
I know she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
Now she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
When money dey, girls go dey
When money no dey umunwa awa
Adi agwa mmadu agwa
Before ita mmadu uta
Dey say na Man dey cheat, but na woman dey fear Dna
My Jam go cast everywhere
Juo fa ife mme na Amazing grace
Kele wey come one night stand say make I knack am without
I gats look am with doubt
Chase am comot my house
Shey i go lie for you?
Say i go fit die for you?
Cause you see me pop Azul you wan come dey fall me
But why she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
Now she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
But now she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
Now she be feeling the ****
Okum adi enwezi ka Nepa
Send your Aza, check your balance
Na nwoke na deliver
Written by: Chinemelum Wolfgang Obijindu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...