album cover
Abeg
191
Worldwide
Abeg wurde am 4. Juli 2024 von D6R Entertainment LTD als Teil des Albums veröffentlichtAbeg - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum4. Juli 2024
LabelD6R Entertainment LTD
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM82

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
SofTi
SofTi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aderounmu Ogooluwa
Aderounmu Ogooluwa
Songwriter

Songtexte

Energy Wey I get pass transformer
Mo shey lotto shey dating gba dollar
Mo kanra kanra le format fun maga yen
Aye mi owo eh sha ma lowa
Alubarika alafia
Ki aye mi balancia (balancia)
As I dey work make I get money
Amen amen o
Make I follow my mate dey carry body
Amen amen o
And I wan buy motor for my mummy
Amen amen o
Cos na only me dey for me
Abeg Abeg (na beg I beg o)
Moya lo scope lo iko lo ogbon omo ibo
10 million for a show
Many places Wey I wan go
Meshonu if you no know
Na only me dey for me
If you no get money
Nobody go call you honey yeah
So I carry body
Send nobody steady bombing
Ko lebosi yeah (Ko lebosi yeah )
Dem no dey tell person
To make money
Na you go know say e dey compulsory
Me I no wan worry o
Na why me press button
As I dey work make I get money
Amen amen o
Make I follow my mate dey carry body
Amen amen o
And I wan buy motor for my mummy
Amen amen o
Cos na only me dey for me
Abeg Abeg (na beg I beg o)
Life show me pepper like atarodo
No dey post meme emi fe lowo
Shagboyo
No dey ring my celolo
Why why you dey wangologo
Ti aye ba gbo pe mo cho
Aye ma jo ooo
Won ma pe Paso
Paso Alabi Wey pasuma
Written by: Aderounmu Ogooluwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...