album cover
CRIMINAL
16
Afro-Beat
CRIMINAL wurde am 31. Juli 2024 von DANNIÉWURLD / PEAKSTUDIOS ENT als Teil des Albums veröffentlichtCRIMINAL - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum31. Juli 2024
LabelDANNIÉWURLD / PEAKSTUDIOS ENT
LanguageEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROROKU
ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROROKU
Background Vocals
EHIOZOJE IRIOBE
EHIOZOJE IRIOBE
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROROKU
ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROROKU
Songwriter
EHIOZOJE IRIOBE
EHIOZOJE IRIOBE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
EHIOZOJE IRIOBE
EHIOZOJE IRIOBE
Engineer

Songtexte

Very soon expected
Look at this
Very soon invested
I need that girl
Wey go make me gbese
I need that girl wey go thank me
Jeje ah yeah
Want this but no tension
Checking me out from the mentions
What if my friend dem no like you
What if I say baby I just dey find
Love and affection
Oh my baby Zoey
Scatter place you bomb ay
Enter party locay
Baby send your location
For vibration
This place na me get am
Vibey chants
Dem talk say me I no be criminal
Make I no follow
Baby you know I just dey go
Make I follow
Baby you know I know
What if I no like you
What if I just do my own
Very soon expected
Look at this
Very soon invested
I need that girl
Wey go make me gbese
I need that girl wey go thank me
Jeje ah yeah
Want this but no tension
Checking me out from the mentions
What if my friend dem no like you
What if I say baby I just dey find
Love and affection
Oh my lay
Oh lady yeah
Oh my my bae
Oh my lady yeah
Oh la la la la na na
Written by: ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROROKU, EHIOZOJE IRIOBE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...