album cover
Billing
7.869
Music
Billing wurde am 28. Juni 2024 von Africavibez als Teil des Albums Armed Robbery / Billing - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum28. Juni 2024
LabelAfricavibez
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM78

Songtexte

(KIlode t'olo 'bishe? Yahoo l'ona mi, Yahoo l'ona)
(Yahoo l'ona mi, Yahoo wo l'ofe shey?)
(Yahoo l'ona)
Boy Wonder
(Bull's eye)
(Updates)
You don bomb bomb sotey, you jam Indian client
Bills choke, e fit make man kpai
We foh do ritual, but we value our lives
I be graduate for school, and a workaholic for street, yeah
Things dem no teach for school, bro
Na street dem go teach you too (oh-oh)
Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing
Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba (just one client, Baba)
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing
No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh
No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh
Ikorodu boy no dey carry last oh
Me, I'm out here for the greener pasture
Ikorodu boy no dey carry last oh (Ikorodu boy no dey carry last oh)
Me, I'm out here for the greener pasture (for the greener pasture oh-oh-oh)
Make your present no be my throwback (ayy-ayy)
Millions of boys hustling for big bag
Oh walahi, e go be, e go be
Jah Jehovah go provide all your need, Olohun
L'ola Saati Ramoni
Everybody sef go still count the money
Oh walahi, e go be, e go be
Jah Jehovah go provide all your need, Olohun (provide all your need)
L'ola Saati Ramoni
Everybody sef go still count the money (go still count the money)
Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing
Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba (just one client, Baba)
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing
No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh
No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh
(Bull's eye)
(Updates)
Written by: Oyedele Kolawole Oluwatosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...