album cover
Ginger me
album cover
Ginger me wurde am 26. August 2024 von Satis music entertainment als Teil des Albums Ginger me - Single veröffentlicht
Released26. August 2024
LabelSatis music entertainment
SpracheEnglish
BPM103
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

(Hmmm)
You are the one I'm waiting for
Everybody done run away
Baby you still come again
(My baby uoo uoo uoo)
I no fit let you go away
You be ogaranya
The only blessing for my way
(My way, my way, my way)
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me eh
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me eh eh
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me eh
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me
Baby fuck everybody na you uoo
You Dey do like alcohol
E Dey sweet like alcohol
E do me uoo uoooo
I feel so fucked up yeah
She Dey give me alcohol
She Dey sweet like alcohol
E do me uoo uoooo
I feel so fucked up yeah
Baby you was a lot
And I can't get enough
O my God when I think about it
Look out for the high vibration
She Dey give me high revelation
She tell me nothing can do you
Inner me heart she be my voodoo
She say anybody wey come for my wari o
Teke pama wetin Dey worry you
You are the one I'm waiting for
Everybody done run away
Baby you still come again
(My baby uoo uoo uoo)
I no fit let you go away
You be ogaranya
The only blessing for my way
(My way, my way, my way)
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me eh
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me eh eh
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me eh
Ah done see who Dey ginger me
Who Dey ginger me
Baby fuck everybody na you uoo
You Dey do like alcohol
E Dey sweet like alcohol
E do me uoo uoooo
I feel so fucked up yeah
She Dey give me alcohol
She Dey sweet like alcohol
E do me uoo uoooo
I feel so fucked up yeah
Uoo uooo uooo uooo
Call me beetovin nackit e ooo
Yaga eh
Iyeh ehhh eh ehh
O ooo o o
Written by: Tare-emi Andy Oyafegha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...