album cover
Jara
album cover
Jara wurde am 4. September 2024 von SOLNATIVE als Teil des Albums Love from Portharcourt veröffentlicht
4. September 2024
LabelSOLNATIVE
SpracheEnglish
BPM195
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

(Tayo!)
Where did I go wrong?
What have I done wrong?
Oh tell me where did I go wrong?
Brother what have I done wrong?
Hmm
Young African, wey find greener pastures
(o-o-o)
Wetin my eye see pass e pastors
(o-o-o)
Under, Bridge
Na there I dey sleep
So many things wey I dey see
Omo my eye come dey see na
(What they don't)
If no be God I for don loss
(Omo what they don't)
If no be hmmm
See small pikin want to tell me rubbish
All because say em don dey get big money
How much you give me wey I no fit remit?
I waka jeje I dey for my journey
Same shoe, different street, same t-shirt
I waka for street tire, I don too sweat
Boy I could've been dead
Inna mi head I was fuckn' wounded
Jara
Oluwa give me jara
For inside of my matter
Oluwa give me jara
Give me (jara)
Oh-o (jara)
Oluwa give me jara-ah
(What is the meaning of life?)
Oluwa give me jara
Give me!
Nmm, bronze, gold and silver(and silver)
Anywhere you know i deliver(i deliver)
Omo na one thing wey go fit kill a man(fit kill a man)
Consol no go fit to ever go down
(Go down)
Hard life wanna give me boner(Give me boner)
Akonuche no be by old man(No be by old)
See, I carry grace i no fit to go down(fit to go down)
LA, Newyork, Minnesota
Jara(Ou-woah)
Oluwa give me jara(Oluwa give me ja)
For inside of my matter(make em send Elijah)
Oluwa give me jara(Jara o-o-o)
Give me (jara)
Oh-oh(jara)
Ah-ah-ah(Oluwa give me jara-ah)
(What is the meaning of life?)
Oluwa give me jara
Give me Jara-jara
(Tayo!) Help me, help me i dey shout
When i was laid down there in ground
Mmhm, i could've been dead
Inna mi head i was fuckn' wounded
Jara!
Written by: Precious Odogwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...