album cover
do
4.068
Afro-Beat
do wurde am 4. Oktober 2024 von Never Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited als Teil des Albums veröffentlichtBy Any Minz
album cover
Veröffentlichungsdatum4. Oktober 2024
LabelNever Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM115

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Minz
Minz
Performer
Blaqbonez
Blaqbonez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
Composer
Oluwadamilola Aminu
Oluwadamilola Aminu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
44DB
44DB
Producer

Songtexte

[Intro]
44
Trillo
Uhn-uhn-uhn
Uhn, uhh-uhn
[Verse 1]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[PreChorus]
She say I be, sharp shooter, sharp shooter
Ṣanawọle spray all the girls in my bazuka
Dem go fall like dominos, when dey see the kaluba
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mulla
Fuck y’all talking about
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Verse 2]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[Verse 3]
Girl, you fine, so fine
So fine, so fine
Make I show something wey your man no fit do ah ah
Give her one time, she no kon wan no leave us
'Cause her man only do bare minimum
We dey, we dey do too much
7 o clock and we still dey pop
Issa, issa tension party
I don’t know that bro, get the fuck out my section
Snaps wey send boys into depression
That's our sole occupation
[PreChorus]
Yah, sharp shooter, sharp shooter
Zero body shots, I’m going for the jugular
Make somebody hold me now, flow so spectacular
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mula
Fuck y’all talking bout
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Outro]
I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
Written by: Babalola Awe, Emeka Akumefule, John Olisemeke Uwaishe, Kenechukwu Freeley, Oluwadamilola Aminu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...