Songtexte

I Dey look
I Dey see
I Dey see what’s on your body
It is you
Is it me
Oya come and shake body
Prophecy
I Dey see
Prophecy on your body
On your body
On your body
Woah
Dem no fit improvise this your body
Orobokibo Dey torture me
She want make to spend my money
Agree
I agree
I swear na God design this your body
Omoge put me for custody
Because I won chop your Nkwobi
Agree
She agree
Pretty ladies in lasgidi down to London Town
When I touched down capetown city I dey hold them down
I’m guilty I’m guilty
Blow my trumpet seun kuti
I’m guilty I’m guilty
Emi lo kan man on duty
So tell me what did you do
Badman don fall in love
And I no fit think of another one
I no fit think of another one
So tell me what did you do
Badman don fall in love
And I no fit think of another one
I no fit think of another one
who bad pass
E be you
Abi na you bad pass
E be me
Tell me who bad pass
Tycoon
Shebi na you mad pass
My grandpa tell me say If something touch eye
e go affect nose
Na why we get friends and we get foes
We Dey go high no colos
The person wey God fit use only God knows you
Oh oh ah ah
This life wey we live
This life wey we live
Since 1996
Celebrating wins
Multiplying seeds
Sipping Hennessy
Do it on repeat
Pretty ladies in lasgidi down to London Town
When I touched down capetown city I dey hold them down
I’m guilty I’m guilty
Blow my trumpet seun kuti
I’m guilty I’m guilty
Emi lo kan man on duty
So tell me what did you do
Badman don fall in love
And I no fit think of another one
I no fit think of another one
So tell me what did you do
Badman don fall in love
And I no fit think of another one
I no fit think of another one
who bad pass
E be you
Abi na you bad pass
E be me
Tell me who bad pass
Tycoon
Shebi na you bad pass
Written by: Ambakederemo Evans Oghenekaro
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...