album cover
IDOLO
album cover
IDOLO wurde am 11. Oktober 2024 von Thirsty Sonics als Teil des Albums FINAL WARNING!!! veröffentlicht
11. Oktober 2024
LabelThirsty Sonics
BPM115
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Cl3f wagwan?
Dem dey find me not available
Say my money just dey come like issa miracle
When I dey grind upon the streets
Dem dey yimu o
Now demma see me just dey floss dem dey manyewu
No go dey act funny
Cause me got it on me
Anybody wey test dey commit
Cause they know me rahtt it offf
She dey call me honey
Cause she dey see the money
But I no fit to commit
Cause they know me rahht it off
Ya fit to call me idolo
Carry you go where you no know oh
Gone are the days when we know no
The road won ro go
Call me idolo
Carry you go where you no know oh
Gone are the days when we know o
The road won ro go
Melody melody melody oh
Dey know say we gettin melody oh
That's why dem dey Jisoro
But for the streets dem know imma keep it cool
Dem nah rate me but me solid
Solid than their favorites
Dem call me for show
Dem must to know demma te wo gan
Dem dey find me not available
Say my money just dey come like issa miracle
When I dey grind upon the streets
Dem dey yimu o
Now demma see me just dey floss dem dey manyewu
No go dey act funny
Cause me got it on me
Anybody way test dey commit
Cause they know me rahtt it offf
She dey call me honey
Cause she dey see the money
But I no fit to commit
Cause they know me rahht it off
Ya fit to call me idolo
Carry you go where you no know oh
Gone are the days when we know no
The road won ro go
Call me idolo
Carry you go where you no know oh
Gone are the days when we know o
The road won ro go
Written by: Gbeminiyi Olakunle Onasanya, Joses Kadashi, Olawale Luqman Olukolade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...