album cover
Grinding
24.161
Music
Grinding wurde am 21. Mai 2024 von Africavibez als Teil des Albums Ex Sinner - EP veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum21. Mai 2024
LabelAfricavibez
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM99

Songtexte

Bad G Entertainment
Say dem call me boy c
Turn it up for the boy o, oh oh oh nanana
Been through many phase
Them say I don craze
Eje for my face o
But I no fit complain
They tell my mummy say
I do things wey I no do
But I cannot explain
Na hustle I dey hustle
Na hustle I dey hustle
Kin ma lo seru egbe mi
Laye ti mo wa o
Ki ma lo seru egbe mi
Boya lojokan oma dowo
Boya lojokan oma dola
Boya lojokan ama gba dollar
Boya lojokan a'oni rinira
Boya lojokan oma dowo
Boya lojokan oma dola
Boya lojokan ama gba dollar
Boya lojokan a'oni rinira
So tell my mama that am gone
Tell my baby that am done
I've been going through some stuffs
I'mma text you once am done o
Hey tell my mama that I'm gone o
Tell my babyyy that I'm done o
I've been going through some stuffs o
I'mma text u once I'm done o
Chilling by the pool side
With kele by mi side
Shanasigbo for mi yard
Give them OG's their regard
Problem way go pass my power
Baba make i no go see am
My **** been losing faith
Them don de tire
If you ever put food on my table
I am grateful
Bad G Entertainment I am grateful
Written by: Akande Basit Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...