album cover
Gutter
album cover
Gutter wurde am 25. November 2023 von Delax4g als Teil des Albums Gutter - Single veröffentlicht
25. November 2023
LabelDelax4g
SpracheEnglish
BPM190
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Everyday Mon hustle
Running like tottle
Ololo ma sun
My shoe I dey buckle
Me wey no geh uncle
One day e go burble
Awon temi oyo jo
Wonni Delax o wa le
Tobarimi kodo bale
Toba fk up kanlę
Oda le baale
Me ah be king no b baale
You wan know thing I know
Some my **** don go
Some pain be like claro
And I'm still chasing my doe
As i stand on my ten toes
Make my actor yen pa boss
Many places man don go
Them say dem see me for London ohr
Mon hustle lor mofe domo tansoo o
Cos mamama prayin kin ma shey nan torokobo
When them list d richest make them mention my name among
Pray everyday Toba fe je miofeje talaka mo
Osha mo bonshen lo omo gutter ma lo laye
Gutter gutter Malo laiye
Oshamo bonshen lo omo gutter malo laiye
Gutter gutter ma lo laiye
Everyday Mon hustle
Running like tottle
Ololo ma sun
My shoe I dey buckle
Me wey no geh uncle
One day e go burble
Awon temi oyo jo
Wonni Delax o wa le
Tobarimi kodo bale
Toba fk up kanlę
Oda le baale
Me ah be king no b baale
You wan know thing I know
Some my **** don go
Some pain b like claro
And I'm still chasing my doe
As i stand on my ten toes
Make my actor yen pa boss
Many places man don goes
Original no b photocopy
Dem shawty call me Delax yummy yummy
Gum your body like iam your future hubby
If it's not money omo koma kanmiii
Tell me if you no feel me again o
Many things don sup wey u no knew
Waka jeje it's a ghost mode
Sleeping every night na zero i go gain o
Wetin Dey sup ! nothing Dey sup
Hustle is real i gat to get to the top
Ila owo muri koseni tomo bosheko
Omo nkan toju mari on dawo Luis vilton
Sho mope caki no be leather
Toba tafa oshi yen wa moni back to sender !
I roll my pain and worries inna d risla
Tin Mo n hustle Ki pocket le full bi ta arsene wenger
Some my **** don go
Some pain be like claro
Written by: Adewunmi Delax
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...