album cover
69
22
R&B/Soul
69 wurde am 7. Oktober 2024 von 6181594 Records DK als Teil des Albums veröffentlicht69 - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum7. Oktober 2024
Label6181594 Records DK
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Valentina Aideloje Unwanolue
Valentina Aideloje Unwanolue
Songwriter

Songtexte

Six-nine I don dey sin
Night to night I no dey sleep
Get the bag is all I see
Six-nine I don dey sin
Night to night I no dey sleep
How I win this my heart screams
Six-nine I don dey sin
Night to night I no dey sleep
Get the bag is all I see
Six-nine I don dey sin
Night to night I no dey sleep
How I win this my heart screams
No jump for my matter o
If not alcohol I no dey settle
I cry cry cry before I sleep
Beeni Moti ya werey
All I ever do is make dem sacrifice
When will my part be justified
Essaye (try)la la la la la la
Essaye (try)lalalalala
Essaye (try) lalalalala
Essaye (try)la la la la la la
Essaye (try)lalalalala
Essaye (try) de te concentrer
Na something wey dey my mind
Dey telli mi go
Dey telli mi (u no fit let me down)
Six-nine I don dey sin
Dey by day I no fit eat
How I win this my heart screams
No jump for my matter o
If not alcohol I no dey settle
I cry cry before I sleep
Beeni Moti ya werey
All I ever do is make dem sacrifice
When will my part be justified
Essaye (try)la la la la la la
Essaye (try)lalalalala
Essaye (try) lalalalala
Essaye (try)la la la la la la
Essaye (try)lalalalala
Essaye (try) de te concentrer
Written by: Valentina Aideloje Unwanolue
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...