album cover
Baddie
13
Music
Baddie wurde am 6. Dezember 2024 von Starget Music als Teil des Albums Eledumare / Baddie - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum6. Dezember 2024
LabelStarget Music
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
BadboyMarz
BadboyMarz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elvis Nwogu
Elvis Nwogu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Praizzy
Praizzy
Producer, Mixing Engineer

Songtexte

How person go fine like this
How you go sexy like this
Cocacola body for your shape
Carry kayamata for your waist
I like your steeze ahh
Baby you turn me on
Olomi 1million
You be work of art, you suppose dey museum
Ah She carry
Ajeh the baby na baddie
Ye kpa jubadi
Oloun fe lo miami
Santorini
Odun pa
She dey fupa
Ye kpa jubadi
Oloun fe lo miami
Na baddie
Na baddie
If you see the shawty na baddie
Wetin she carry, e heavy
She want to spend all my money
Na baddie
Na baddie
If you see the shawty na baddie
Wetin she carry, e heavy
She want to spend all my money
That your mini skirt
It is indicent
But me I like that shii
Hottest, you looking so different
girl I swear you set
body wey dey cause traffic
Shey you know
Shey you know
Nobody fit do it like you
Oya beremole kojo
Kojo ooo
Quesera sera
What will be will be
And as e dey be
See na me and you go be
Till eternity
No time for alabosi
Baby can’t you see you turning me on
Olomi 1million
You be work of art, you suppose dey museum
Ah She carry
Ajeh the baby na baddie
Ye kpa jubadi
Oloun fe lo miami
Santorini
Odun pa
She dey fupa
Ye kpa jubadi
Oloun fe lo miami
Na baddie
Na baddie
If you see the shawty na baddie
Wetin she carry, e heavy
She want to spend all my money
Na baddie
Na baddie
If you see the shawty na baddie
Wetin she carry, e heavy
She want to spend all my money
Written by: Elvis Nwogu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...