album cover
COOL DOWN
album cover
COOL DOWN wurde am 6. Dezember 2024 von Taene als Teil des Albums COOL DOWN - Single veröffentlicht
6. Dezember 2024
LabelTaene
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Fine girl, don't waste your time
You dey find your peace of mind oh
You see this life?
Many things, I can't describe oh
I no mean to dey dull oh
I no mean to dey do corner corner oh
I just want make I jaiye oh
I just want make I jaiye oh, uh no no
Body just dey catch, body just dey catch cold
Uh
Friends just dey come, friends just dey come and go
Uh
Look in my eyes, look in my eyes
Dem say make I cool down
I dey try cool down but
I cannot cool down
I just dey high, I dey fear look down
I sabi swim but I dey fear to drown
How you go ask a lion not to shout?
Dem say make I cool down, cool down but
I cannot cool down
Shey you want make I dey freezer?
I dey hustle for my paper
I dey pray all the time, stay on the grind
Living my life better
You know, life can be hard oh
Keep my eye on the prize oh
In a matter of time, I will be fine oh
Body just dey catch, body just dey catch cold
Friends just dey come, friends just dey come and go
Look in my eyes, look in my eyes
Dem say make I cool down
I dey try cool down but
I cannot cool down
I just dey high, I dey fear look down
I sabi swim but I dey fear to drown
How you go ask a lion not to shout?
Dem say make I cool down, cool down but
I cannot cool down
This is my last straw
Written by: KOSISOCHUKWU AKABOGU, Osataene Noma-Owens
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...