album cover
album cover
Yeah Yeah wurde am 13. Dezember 2024 von Afrobeats Distro als Teil des Albums Compilation ii - Single veröffentlicht
13. Dezember 2024
LabelAfrobeats Distro
SpracheEnglish
BPM104
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

INTRO
.
WELCOME TO ANOTHER FREESTYLE SESSION WITH SUREBOI MOVEEK IN THE BUILDING.......GAYE
.
CHORUS 18×
VERSE 1
.
SOUTHBEAT DROP ON THE TUNES
MAKE THE GIRLS MAKE DEM SHAKEAM
MAKE DEM FEELAM MAKE DEM ROLLAM
MAKE DEM FIRE MAKE DEM KILLAM
MAKE DEM TEARAM MAKE DEM DOAM
MAKE DEM DANCE AM MAKE DEM GINGER AAAHH HEEY
.
SHAYBI NA ME BE D BOY WEY DEY KILL D SHOW
OMO NA MY SONG MAKE D BOYZ AND GALZ 2 FLOW
WHYNAM WHYNAM MURDER PON D BEAT
DO D FIRE DANCE PON D BEAT
.
CHORUS 18×
.
AFRICAN BAE YOU BLACK AND BEAUTY
SEXY BODY YOU BAD AND NAUGHTY
BAD AND BOUJEE TELL ME WAT U WANTING
FELL IN LOVE WITH YOU GAL AT THE POOL PARTY
.
CHOCOLATE GAL MY ONLY
ME LEAVE YOU FOR NOBODY
IF YOU LEAVE ME I BE LONELY
CUZ BABY YOU MY ONLYYYY
CHORUS 18×
..
VERSE 3
GAL COME GIVE ME GOOD GOOD VIBE TONIGHT
SWEET LOVE MAKE YOU FEEL ALRIGHT
I GAT HENNESSY AND CHAMPAGNE FOR TONIGHT
COME ON COME ON AND TURN OFF THE LIGHT
Written by: Kabiru Ibrahim Ahmed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...