album cover

Which Way?

1Afro-Pop2025
album cover
Which Way? wurde am 24. Januar 2025 von Pineapple Waves als Teil des Albums Which Way? - Single veröffentlicht
Veröffentlicht24. Januar 2025
LabelPineapple Waves
SpracheEnglish
BPM104
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Come, naija which way
I dey find who I go send Opay
Why, this boy you dey play?
Be like sapa no wake u up today
One country, two cruise men
One T pain, many Billings
Take risk brother believe it
It just might be your season
So many tins going on but we just gon blame it on system
Me swear the leaders no know say them shitting on these men
These men, they go vex one day them go begin planning their revenge
Answer your fathers name when e burst When dem carry you meet men
Carry men, you don come finish this phase
Make sense, things wey e talk say
You finna do say e plenty
Talented **** I get am plenty
So many bent along the line
E no phase me, but I regret a lot of times
On a daily, time wasted trynna save this
Make e spoil that relationship
Do your own oh
Make I do my own o
Make everybody dey o(have fun with it)
Make everybody dey him dey
Written by: Abraham Iluebe Kadiri, Josh The Menace

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...