album cover
I'm Back
album cover
I'm Back wurde am 23. Januar 2025 von Loc Doce Records als Teil des Albums I'm Back - Single veröffentlicht
23. Januar 2025
LabelLoc Doce Records
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

12boy
Ninu trenches we jamming
F what dem saying about me
Izz going won ti gbo mi
Getting paid make my money
Gba link up gba update
Omo ope make you show case
Won mo
Je gbese ko le fo gate
Pawo lo like dem bill gates
Make more money
2 figures no fit pay somebody
Ahh no gum body
Gba link up og know somebody
Omo ope make you show case
Pawo lo like dem bill gates won mo
You see i just dey migrate
Energy just dey vibrate
I'm back i've been gone for a while
Oshamo when it's time it's time
Gbedu drop then you know you go dance
Kosepe say for here e go cast
I'm back i've been gone for a while
Oshamo when it's time it's time
Gbedu drop then you know you go dance
Kosepe say for here e go cast
Thug life minimize feelings
Backwood smoking up sh**
Cooperate giran le mi
Don't try you can't be me
Hey oropo but no long talk
When it's my time i go shine
Ki lon wa n so
Don't play or u gon learn
Trenches la wa tin bo
Ehh Make more money
Two figures no fit pay somebody
Ahh no gum body
Gba link up og know somebody
Omo ope make you show case
Pawo lo like dem bill gates won mo
You see i just dey migrate
Energy just dey vibrate
I'm back i've been gone for a while
Oshamo when it's time it's time
Gbedu drop then you know you go dance
Kosepe say for here e go cast
I'm back i've been gone for a while
Oshamo when it's time it's time
Gbedu drop then you know you go dance
Kosepe say for here e go cast
Yeah yeah e go cast
Yeah yeah e go cast
Eh dem know
Yeah yeah e go cast
Written by: Bolarinwa Ayinde Anuoluwapo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...