album cover
Julius Malema
8
Afro-Beat
Julius Malema wurde am 30. Januar 2025 von PAN AFRICAN LIFESTYLE INC. als Teil des Albums Julius Malema - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum30. Januar 2025
LabelPAN AFRICAN LIFESTYLE INC.
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM117

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Manny Bope
Manny Bope
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Songwriter
Solange Bope
Solange Bope
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Executive Producer
Solange Bope
Solange Bope
Executive Producer

Songtexte

Di one we know is Julius
No Brutus
Come refine the brut with us
Cut Caesar we fi talk Malema
Juju na Western dilemma
E get that fighting spirit
Innit
Talkin' Julius
Yeah, we ruthless
Traitors, toothless
Dem don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Hmmmm
One Africa united
Diaspora dey invited
Afro-Caribbean unity
Forward movement trajectory
We dey talk with verbal artistry
The message na liberty
Economic freedom fighters
Malema na big igniter
No try Juju
Warrior spirit like Shaka Zulu
Traitors don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Written by: Emmanuel Bope, Solange Bope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...