album cover

Hello

30.606Music2025
album cover
00:00
00:10
00:35
00:50
01:00
01:15
01:30
01:35
01:50
02:00
02:15
02:20
00:00
02:34
Letzte 7 Tage
Hello wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 35 sekunden nach des Songs entdeckt

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Save this for me
(Decs motherf-f-f-)
I'm not living lavish
I dey manage money
I dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin d'owo, orin d'ọla lo jẹ n wa dupẹ
I miss my lover, she relocate go Yankee
Hello, hello, hello o
You no dey online, baby, hello o
Hello, hello, hello o
I no see your post, baby, hello o
Waka, waka, waka, waka
Zamina-mina, ye
For one million dollar, I go waka, waka, ye
Waka, waka, waka, waka
Zamina-mina, ye
For two million dollar, I go waka, waka, wa
Ah, for gate, wetin Musa never see
For money, nothing wey I no fit do
Longetivity, I pray for longeti'
Aloyin lohun, ọmọ owo, mo tun ti de
Tell dem say I dey lock in, mo dem jara mọ
To my ex, I say, "Fuck you, I don move on"
Take paracetamol meji for my headache
I've been trying, I stopped smoking igbo
Hello, hello, hello o
You no dey online, baby, hello o
Hello, hello, hello o
I no see your post, baby, hello o
Waka, waka, waka, waka
Zamina-mina, ye
For one million dollar, I go waka, waka, ye
Waka, waka, waka, waka
Zamina-mina, ye
For two million dollar, I go waka, waka, wa
Mo n j'aye lori omi (motherf-f-f-)
Oluwẹri Magbojo o
Mo n j'aye lori omi
Ah-ah, Oluwẹri Magbo-
Written by: AYORINDE AYODELE MAFOLUKU, Juju the Pen

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...