album cover
Ctrl
135
R&B/Soul
Ctrl wurde am 25. Juli 2023 von Squareball Entertainment als Teil des Albums veröffentlichtBlend - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum25. Juli 2023
LabelSquareball Entertainment
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM186

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eli Jae
Eli Jae
Performer
Rugged
Rugged
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Abuchi Elijah Emedem
Abuchi Elijah Emedem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rugged
Rugged
Producer

Songtexte

Girlie bad
Back it up, burst it down
Yea you make a brother man wan
Kolololo
make i wan
Kololololo
No dey yan
Break that back
Like Rihanna
Girlie werk werk werk
And I really like the way that booty talk talk talk
When I knock knock knock
For your door
Run cum
Like
Pretty like fireflies
In the dark
We come alive
I know say you dey like
When I stay for the night (x2)
Control
Controller
Anytime wey you say
Come over
I go dey come over
Control
Controller
Anytime wey you say
Come closer
I go dey come closer (x2)
You carry junk for your trunk like ooouuu
Hope u no mind, if i call my boo
Going wild we don’t need rules (rules)
Pull up me pin and do
Zipper down
Make you sing some blues
Wetin you want
I be talk and do
First part done
Now we’re unto part 2
Girl i go make you feel good
That’s true
Control
Controller
Anytime wey you say
Come over
I go dey come over
Control
Controller
Anytime wey you say
Come closer
I go dey come closer
Written by: Abuchi Elijah Emedem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...