album cover
Small Thing
3.125
Afro-Beat
Small Thing wurde am 28. März 2025 von Encore Recordings als Teil des Albums 131 (EP) veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum28. März 2025
LabelEncore Recordings
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM114

Songtexte

[Verse 1]
Put my life inna danger eyy
This kind of love wey I venture eyy
Edey make me to mental eyy
Na for your cult I be member eyy
Just to find companion
Tears dripping like I cut onion
I no know sey na so e be
[PreChorus]
I con dey feel like you deceive me
Sometimes I feel like say na youthful living
My guys dey yarn I'm just beginning
But small thing
Small thing don turn big thing
Small thing make I turn victim
[Chorus]
No come dey para para
Somebody call me holy father
Make he come pour me water (Holy)
My head on fire fire
Somebody call me holy father
Make he come pour me water
[Verse 2]
Ɔhema Mercy
Show person, na lesson
Ɔde maa Kwame
Ɔkɛ osa naa ɔkɛɛ oshɛ
I thought sey you my Beyoncé
Money you want follow now? Hmmm
Me I know your calibre
Na you dey kill a man
No dey take me do nothing no more
Check am
I don dey for my game
I no fit to lose I reset am
[PreChorus]
I con dey feel like you deceive me
Sometimes I feel like say na youthful living
My guys dey yarn I'm just beginning
But small thing
Small thing don turn big thing
Small thing make I turn victim
[Chorus]
No come dey para para
Somebody call me holy father
Make he come pour me water (Holy)
My head on fire fire
Somebody call me holy father
Make he come pour me water
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, MacDonald Adotey Braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...