album cover
Cold Store
11.119
Afro-Pop
Cold Store wurde am 2. Juli 2022 von Waka Music Limited als Teil des Albums veröffentlichtCold Store - Single
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
00:30 - 00:35
Cold Store wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 30 sekunden nach des Songs entdeckt
00:00
02:15
00:00
03:23

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter

Songtexte

I just want weak so ano know no storm
I no be cow meat so ano know no cold store
The advice I take Abass Giwa live long
Many things I learn for the streets I dey live on
So tell'em if dem want fire we go fire
If dem want make we taya dem go taya
Jesus Christ come save my soul today
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
I dey play my beat I dey hustle like this
So why you want beef me
If I no join your thing wey I create my thing
Why you dey diss diss
Listen me I pass be careful
So be in their care make dem create fool
I no be enemy of the devil but when I do satan go shock I tell you
Me I get God signature
I dey sign haters like paper
If you never see your future
Come to Shatta Wale ago show you scriptures
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
I just want weak so ano know no storm
I no be cow meat so ano know no cold store
The advice I take Abass Giwa live long
Many things I learn for the streets I dey live on
So tell'em if dem want fire we go fire
If dem want make we taya dem go taya
Jesus Christ come save my soul today
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Ayo ayo
Ayo ayo
Ayo ayo
Ayo ayo
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...