album cover
VANITI
11.187
Music
VANITI wurde am 4. April 2025 von Troniq Inc als Teil des Albums OFA: Deluxe Edition veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum4. April 2025
LabelTroniq Inc
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM

Songtexte

[Intro]
Ọmọ grandma lọmọ naa, ahh
Iyee
Vanity, vanity, upon vanity
Tune into the king of sounds and blues
Iyee ouuuu
Oxlade from Africa
[Verse 1]
Ọrọ ile-aye mi, ọwọ Oluwa lo wa
E no dey pesin hand (Pesin hand)
Na Baba dey bless pesin
Ọwọ Oluwa lo wa
Cos e no dey fall hand (Dey fall hand)
My grandma don teach me lesson
Say even if i make am, make I no chop pesin eye
So na why I dey live gently
I dey do good and live free
Make my blessings no pass me by
[Chorus]
She say na vanity
Vanity upon vanity
Money causing calamity
Cos the fame e fit scatter your sanity
Ni mumsy ja mi si
She say na vanity
Vanity upon vanity
Money causing calamity
Cos the fame e fit scatter your sanity
Ouuu na why I dey tell you
[Refrain]
Asan bansa laye
Ọmọ iya mi ni suuru
Bansa laye
Nothing wey you carry come, wetin we go carry go
Asan bansa laye
Hmmm, padi mi ni suuru
Bansa laye
Nothing wey you carry come, wetin we go carry go
[Verse 2]
Gbogbo ile to ni (Is nothing)
Gbogbo Ferrari motor (Is nothing)
Gbogbo bata to ra yẹn (Is nothing)
Asan bansa na sand (Ọmọ na nothing)
Kudi, Gucci, Louis Vuitton (Is nothing)
Ko ma travel around the world (Is nothing)
All of the flashy things to ni (Is nothing)
I swear to God, my brother (Ọmọ na nothing)
[Chorus]
She say na vanity
Vanity upon vanity
Money causing calamity
Cos the fame e fit scatter your sanity
Ni mumsy ja mi si
She say na vanity
Vanity upon vanity
Money causing calamity
Cos the fame e fit scatter your sanity
Ouuu na why I dey tell you
[Refrain]
Asan bansa laye
Ọmọ iya mi ni suuru
Bansa laye
Nothing wey you carry come, wetin we go carry go
Asan bansa laye
Hmmm, padi mi ni suuru
Bansa laye
Nothing wey you carry come, wetin we go carry go
[Outro]
Ọrọ ile-aye mi, ọwọ Oluwa lo wa
E no dey pesin hand (Pesin hand)
Na Baba dey bless pesin
Ọwọ Oluwa lo wa
Cos e no dey fall hand (Dey fall hand)
My grandma don teach me lesson
Say even if i make am, make I no chop pesin eye
So na why I dey live gently
I dey do good and live free
Make my blessings no pass me by
Written by: Kareem Temitayo Olasunkanmi, Olaitan Ikuforiji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...