album cover

Diamonds Dancing

1.753Afro-Beat2025
album cover
Diamonds Dancing wurde am 25. April 2025 von Anansi Records Ltd als Teil des Albums Diamonds Dancing - Single veröffentlicht
Veröffentlicht25. April 2025
LabelAnansi Records Ltd
SpracheEnglish
BPM99
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Badyute
Champion
Diamonds dancing no fugazi
Welcome to my party
Fine girl come from Medina
This your body banging
Make I chop am like salad
Tell me who's your daddy
See wetin you carry na
Big bumper Bugatti
Felicitation
Congratulations
Omoge well done
Number one for the competition
Felicitation
Appreciation
Congratulations
Number one for the competition
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Omoge
na your body dey make me dey lose my focus
Wahala dey
Say make I hold you down baby make you for no lost o
Omo you too set
This your body is different
Bad girl she no decent
Make I put am for reset
Whether international local
I dey give them different area
All the girl them whine when them hear my song the Gbedu e go burst your speaker
Naija all the way to Malaysia
Oh lord of mercy mo gbe fun won o
Won mo pe the money is too long
Omoge you go chop am surplus
Diamonds dancing no fugazi
Welcome to my party
Fine girl come from Medina
This your body banging
Make I chop am like salad
Tell me who's your daddy
See wetin you carry na
Big bumper Bugatti
Felicitation
Congratulations
Omoge well done
Number one for the competition
Felicitation
Appreciation
Congratulations
Number one for the competition
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Written by: Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Hyacinth Obidi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, Okwudili Bendonald Ojobor

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...