album cover

CRAZE

1.468Afro-Pop2025
album cover
CRAZE wurde am 9. Mai 2025 von Warner Music Africa als Teil des Albums CRAZE - Single veröffentlicht
Veröffentlicht9. Mai 2025
LabelWarner Music Africa
SpracheEnglish
BPM72
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

[Verse 1]
I no like stress but I hustle
'Cause if I slack, then I don lose
Many go whine you, it's just cruise
You gas do wetin you fit do
Family come with their problem
It's not like you fit solve them
I can’t this pressure
E get as e hit me, honestly
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
(Family go hurt your pride)
Run my race, no dey look face oo
(Me I no dey look face oo)
I getti God for my side
Enemies try but they can’t take me
E hard but I no shake o, yeah, yeah, yeah, yeah
[Verse 2]
I run am as like oo
You judge me na your curse oo
I no getti blood
I’m a loner and it’s fun
Got no one to impress
We carry our cross different o
I just dey my lane
See I beg you do the same
[Verse 3]
All this pressure
Na all the things wey go make me stronger
You can hate me
I no go reason your opinion further
Not impressed oo
With the way that you defy this order
You can try but
You can never ever place me under
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
Run my race, no dey look face oo
(I no dey look your face oo)
I getti God for my side
Enemies try but they can’t take me
E hard but I no shake o, yeah yeah, yeah, yeah
Country hard but I no craze oo
Run my race, no dey look face oo
I getti God for my side
Enemies try but they can’t take me
E hard but I no shake o, yeah, yeah
Written by: Otaniyen-Uwa Daniel, Oyelusi Gift

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...