Credits

PERFORMING ARTISTS
CYZA
CYZA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nyitse Aondongu Peterson
Nyitse Aondongu Peterson
Lyrics
Agomtor Yimase Alexander
Agomtor Yimase Alexander
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Cadentmist
Cadentmist
Producer

Songtexte

Ohhhhh ohhhh ohhh
Uhh uhh uh yeah yeah
Ohhhhh ohhhh ohhhh
Ohhh ohhh
Mr Kpelebe
Talk my mind for this gbedu oh
I go talk my mind for this gbedu oh
If I visit heaven, if I visit heaven
I go collect all the angel snap cause my prayers dey take time to deliver
I understand maybe na logistics
Shege wey I see for world open camera
I go send them picture
Me and Jesus Christ we go dey keep streaks
I be the same pikin wey my mama bin dey peck before I go school
(Mwuaahh)
She say "blessed the day I had you"
For S-S-3 I stubborn mercilessly
Working suspension Mummy ask me
Omo mi what's the reason they debadge you
Sometimes mi fall short of your glory Lord
Cause I'm a born sinner before me
Go heaven me pray to go to O2 arena
I want my people properly fed cause if you know their password
Na only dinner wey dem chop their lunch depends on Rashford
Sey you go touch my body
Oyanna touch my body
Shey you wan touch my body
Abuja boys dey show me love
But if you fuck up Omo na the whole Makurdi
My heart bleeds to the ocean
Don't know how I'm coping
Setbacks not disclosing
Can't say them in the open
Don't sink stay afloat and my
Conscience keeps me hoping
Not tied to emotions (no)
So I can't say them in the open
Can't say them in the open (nooo)
Ankara to Tom-
If I visit hellfire
If I visit hellfire
Whether na excursion or na sight seeing
School bus tour bus respectively
I go must to dey there
Cos me I won jam that **** wey bin invent billing
When I reach there make nobody hold me
Lucifer why you won dey tamahawk me
Na as you won dey put mouth for my matter na hin make papa God to dey half swipe me
CYZa no be only you wey den bin debadge
But in my defence I bin no want the badge
Them catch me for back of chapel with
Nivea bottle and picture of Nicki Minaj
My mama come school no be them say them say
Yima wam wam is it true what they said
Mummy normally you bin train me well
But my head girl nyash don dey lead me astray
My heart bleeds to the ocean
Don't know how I'm coping
Setbacks not disclosing
Can't say them in the open
Don't sink stay afloat and my
Conscience keeps me hoping
Not tied to emotions (no)
So I can't say them in the open
Can't say them in the open (nooo)
(Mist)
Written by: Agomtor Yimase Alexander, Nyitse Aondongu Peterson
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...