album cover
Astray
198.066
World
Astray wurde am 5. August 2022 von Dvpper Digital als Teil des Albums Trench Kid (Deluxe Edition) veröffentlicht
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
01:00 - 01:05
Astray wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 1 minuten nach des Songs entdeckt
00:00
00:05
00:10
00:15
00:30
00:40
00:50
01:00
01:30
01:35
01:55
02:00
02:05
00:00
02:20

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Balloranking
Balloranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balloranking
Balloranking
Composer

Songtexte

[Intro]
Ayy-ayy, eh
Her prayer dey dey for where she no dey
Mio de mo bi ma shee shee
Yeah
[Chorus]
Day to day, she just dey pray
"Make I no go astray"
Emi o de mo bi ma shee shee
Her pray dey dey for where she no dey
Me just dey do am only my way
Everytime I dey tell her say "I dey okay"
Me, wey mi eye don see gobe, uh, uh-yeah
[Refrain]
Mm, I'm just on the journey
Ma y'owo l'oro mi, I no wan go astray, ayy
You sabi everything before me
Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay
[Verse 1]
Ah, Jah lead me to places I have never been
I dey make mistake, I be human being
Shomi from where I shouldn't be
Anytime tinba wo oke, na your eye I dey see
Baba, you know where I'm going, you know where I'm coming from
I remember we never had it all
But, her prayer dey dey for where she no dey
Eniba l'omo, ao m'eni t'okan
[Chorus]
Day to day, she just dey pray
"Make I no go astray"
Emi o de mo bi ma shee shee
Emi o de mo bi ma shee shee
Me just dey do am only my way
Everytime I dey tell her say "I dey okay"
Me, wey mi eye don see gobe
Mio le dey for where she no dey
[Refrain]
Mm, I'm just on the journey
Ma y'owo l'oro mi, I no wan go astray, ayy
You sabi everything before me
Capital G-O-D, put all my pains away, ay-ay-ay
[Outro]
Pray, make I no go astray
Emi o de mo bi ma shee shee
Do am only my way
Tell her say "I dey okay" oh
Eye don see gobe
Say, her prayer dey dey for where she no dey
Written by: Balloranking
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...