album cover
Talk
album cover
Talk wurde am 31. Juli 2025 von PG Records / ONErpm als Teil des Albums New Light - EP veröffentlicht
Released31. Juli 2025
LabelPG Records / ONErpm
BPM100
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Farò incetta di chiavacci, lucchettini
catenacci, serrature, chiavistelli
toppe, chiodi, spranghe, arpioni
non son poi di quei babbioni
che si fanno infinocchiare
Una rana nera
errò una sera
In un coppo poco cupo!
C’EST MOI MODOLA!
Ori Ade ni no gbe
Baba ni kin ma jeun lo
(Kin ma jeun lo)
Cuz e don butter my bread
Everyday I’m stepping up
Na why me I dey get Stamina
I’m moving like I’m ten Stallions
Ororo dey my heeead
shining now!
Make you know say me I no fit to carry last
As Dem dey talk they talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
As I dey work my work
I dey chop my chop
(Talk talk no go finish o)
Me as I dem they talk my talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
Dem dey talk my talk
Still dey rock my song
Farò incetta di chiavacci
lucchetti catenacci
Walk it like I talk it
Na why you baby
Wanna spend it when I drop it
You see the things wey you Dey talk
na for your pocket
I make your baby wanna spend it
Like I drop it!
Walk it like I talk it
Gallivanting
II’ve been up to something
steady moving maintain
I could never let a **** stop me
And he can see me on the screen
But never touch me
Oh yhea yhea yhea
Cuz Na me dey get headaches ooh
Na you Dey taki pana panadol
E good to mind your business oooh
Before you end up as tatafo
Na why me I dey get Stamina
I’m Moving like I’m ten Stallions
Ororo dey my heeead
shining now!
Make you know say Me I no fit to carry last
As Dem dey talk they talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
As I dey work my work
I dey chop my chop
(Talk talk no go finish o)
Me as I dem they talk my talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
Dem dey talk my talk
Still dey rock my song
Farò incetta di chiavacci
lucchetti catenacci
Walk it like I talk it
Na why you baby
Wanna spend it when I drop it
You see the things wey you Dey talk na for your pocket
I make your baby wanna spend it
Like I drop it!
Hahahaha!
Written by: CHARLESLYN ROSEBETH, Micheal Ovie Ikaka, Temidola Awosika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...