album cover
NOW
album cover
NOW wurde am 9. Juli 2025 von G.N.L.G INC. als Teil des Albums NOW - Single veröffentlicht
Veröffentlicht9. Juli 2025
LabelG.N.L.G INC.
SpracheEnglish
BPM117
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Ah yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Bend down
Kiddo hmm
Eh kiddo hmm
Baby dance dance
Baby shake shake
Baby come let's dance makosa oh
This kind dance make you feel better oh
Dance away sorrow my brother oh
Shake away the pains my sister oh oh
Baby come let's dance makosa oh
This kind dance make you feel better oh
Dance away sorrow my brother oh
Shake away the pains my sister oh oh oh
Ah now
Baby come to me da'un
Shake your body go down
Make you shake shake
Baby dance sorrows away
Ah now
Baby come to me da'un
Shake your body go down
Make you shake shake
Baby dance sorrows away ah
Alhaji Khidy
Mo'ti gbo'rin tun tun de oh alele
When it's time to faaji
Girl your know say I be party oh ANIMAL
I Dey make dem Jo
Nah me give dem vibe
No time to be sad
Happiness is mine
One of a kind
That one kind
Wey go make you dance to the riddim and sound
I be commando
Khidy Yo
Mo lo'wo
Baby sho ma'Jo
Shake to the right
To the left
Where your dancing shoes and step to the flow
I be commando
Khidy Yo
Mo lo'wo
Baby sho ma'Jo
Shake to the right
To the left
Where your dancing shoes and step to the flow oh
Now
Baby come to me da'un
Shake your body go down
Yeh
Make you shake shake
Baby dance sorrows away
Ah now
Baby come to me da'un
Shake your body go down
Make you shake shake
Baby dance sorrows away ah
Sound
I be commando
Khidy Yo
Mo lo'wo
Baby sho ma'Jo
Shake to the right
To the left
Where your dancing shoes and step to the flow oh
I be commando
Khidy Yo
Mo lo'wo
Baby sho ma'Jo
Shake to the right
To the left
Where your dancing shoes and step to the flow oh
Come let's dance makosa oh
This kind dance make you feel better oh
Dance away sorrow my brother oh
Shake away the pains my sister oh oh
Baby come let's dance makosa oh
This kind dance make you feel better oh
Dance away sorrow my brother oh
Shake away the pains my sister oh oh oh
Ah now
Baby come to me da'un
Shake your body go down
Make you shake shake
Baby dance sorrows away
Ah now
Baby come to me da'un
Shake your body go down
Make you shake shake
Baby dance sorrows away ah
Magic
Written by: Abeeb Olamilekan Owolabi

Loading...